Mentor - Ash 1

Mentor

Ash 1

00:00

02:14

Song Introduction

Currently, there is no relevant information for this song.

Similar recommendations

Lyric

If e no dey make sense pause am

Tell the Dj make he hold am

For the back stage dem go see am

Forget the shame redo am

If i do it right wey e no nice u call me correct me

Help me correct it

Show me to fix it

Pikin no dey big pass him mama shey u knw

Learn from me no dey do mistake o

Na so dem go talk for the street o

Awon Mentor oni so nu

Ara lon ta won danu

Ten years i dey hustle

If i make am i go humble

I no get time to dey fumble

I just wanna put my city on the map

Have been praying allot have been waiting for my time

Doing every shit just to satisfy my fam

And i no want trouble for my life

Make them no use me curse my mama

Have gat family I'm feeding

All about the muller I'm thinking

And i dey hustle i bi hustler

If i make am i no go fumble

I getti formular

Mi o de le kanju

Only God fit do what man can't do

Cuz i do everything on God

Bo la seri to ba ri mi ninu porche

Abi kin tie pull up ninu lambo

Omo tan ri lana ninu danfo

Baba run am for me make the boy grow

Mama prayer be say make the boy blow

Have been trying chasing money all the time

Doing everything nothing matter to me

If e work out i dey gidigba

If e no work mo ma ri bi gbe gba

If na song make i sing make e go proper

Anything i do make e work normal

Mama prayer be say make i no dey back o

- It's already the end -