Secure The Bag - Dremo

Secure The Bag

Dremo

00:00

03:36

Song Introduction

There is currently no related information for this song.

Similar recommendations

Lyric

Ogbe

Adilo eme ebele n'ime ogbe

As for me poverty ati emi enemies

So ma pa ara e tin ba sha e billing

Osha ti ye e

Abulo secure the bag

Abulo secure the bag

After God na the bag

Abulo secure the bag

Secure the bag to bag

Akpa to akpa back to back

Secure the bag to bag

Ebeleadiloya

Alaye secure the bag

Alaye secure the bag

Alaye secure the bag

Alaye secure the bag

Secure the bag to bag

Alaye secure the bag

Secure it back to back

Awa o ran anybody

Shey mo jo tailor baba yin?

Awa o ran anybody

Goat to wa n bi yato si ewure ma sun e ma fi je nkwabi

Ogbeni I'm really unruly

Na we be the boys wey dey bully the bully

Na money I dey find but if you dey look for my trouble my boys go shank you no be julie julie

I dey sip martini I dey mind my business money no fit finish

God no go shame us

Ogini ne megi they hating on Dremodrizzy cos they know he is young, rich and famous

Mama I made it, in a Mercedes, getting cake cake like the celebrant

I tell them to gugudegugude map

For dem fit to know where we at

Panda-panda-panda

Got Designer on me

She dey fall for me like her grandmama boobie

After the Hennessy enter body she go enter room 402 with her padi

Then I go take them back to elevator and direct the baddies back to the lobby

Konjinaba

Na you sabi

I'm focused on the bar

I no wan kolobi

Abulo secure the bag

Abulo secure the bag

After God na the bag

Abulo secure the bag

Secure the bag to bag

Akpa to akpa back to back

Secure the bag to bag

Ebeleadiloya

Alaye secure the bag

Alaye secure the bag

Alaye secure the bag

Alaye secure the bag

Secure the bag to bag

Alaye secure the bag

Secure it back to back

Awa o ran anybody

Akwaanyi noya owelo

Secure the bag time adilo

Jombo tie rolling up

Big bag bu all I want

N'ogbe malu na ino on your own inolo with anybody

The way I like to secure the bag

You will think the bag is my first cousin

Cashing out ka umu malay, why

247 adim awake

Mpa

The reason melu afia mu ji ele bukwa na

Only chukwu I Dey obey

Mpa

Egbe belu ugo belu nke si n'ibe ya ama be agba ya egbe obelu obelu

Ukochukwu butelu ike n'ime ogbe ga agwa gi n'obukwa nwa chinemelu

Jee bute ego gi oo if you dull akwa na akpa gi o

My blood my blood if you need blood your blood ga arapu gi tido

O-Y-O

Mn'eme ihe asi ya emena

N'elikwa mgbada agwala anyi elina

For a better tomorrow I dey put in work

Shout out to my men no awada

Abulo Secure the bag

Abulo secure the bag

After God na the bag

Abulo secure the bag

Secure the bag to bag

Akpa to akpa back to back

Secure the bag to bag

Ebeleadiloya

Alaye secure the bag

Alaye secure the bag

Alaye secure the bag

Alaye secure the bag

Secure the bag to bag

Alaye secure the bag

Secure it back to back

Awa o ran anybody

- It's already the end -