Pain and Solace - Eddy Billz

Pain and Solace

Eddy Billz

00:00

02:36

Similar recommendations

Lyric

Na for your hand we dey eh

I was lost on the line

Losing my mum

And staying alone inna this world

Plenty things dey my mind

What ah life

The pain cuts like ah knife

I don't know what to do

Na this pain dey knack me badly

Brother man just keep on chasing your dreams

E get as e dey do me do me

When mi think about this life

Bros i no dey feel fine

E dey pain me for my head

Panadol no dey

E get as e dey do me do me

When mi think about this life

Bros i no dey feel fine

E dey pain me for my head

Panadol no dey

Maun ah Rastamannodreadlok

Eddy Billz you know

Oh no no no

Yea!

I know the stress of life

Goes deep inna yuh skin

Sister brace up yourself

It's ah painful thing to me

When i see you bleed

What a world full of grief

Stay strong

Don't look back

One day everything go dey alright

Wake up

Don't give up

Someday God sef go shine your light

My brother look into this life

Don't fear

Anything you want pray to God

My dear

My brother look up to your God

Don't fear

Many people wey de for street don't care

E get as e dey do me do me

When mi think about this life

Bros i no dey feel fine

E dey pain me for my head

Panadol no dey

E get as e dey do me do me

When mi think about this life

Bros i no dey feel fine

E dey pain me for my head

Panadol no dey

E get as e dey do me do me

When mi think about this life

Bros i no dey feel fine

E dey pain me for my head

Panadol no dey

E get as e dey do me do me

When mi think about this life

Bros i no dey feel fine

E dey pain me for my head

Panadol no dey

Help me

Carry my matter

Na for your hand we dey eh

Help me

Carry my matter

Na for your hand we dey eh

Bongky made it!

- It's already the end -