KU LO SA - A COLORS SHOW - Oxlade

KU LO SA - A COLORS SHOW

Oxlade

00:00

02:27

Similar recommendations

Lyric

Yeah, yeah

Yeah, yeah, yeah, oh-oh

Uh lo

So many reason wey I wan dey for you my love

Na you I wan to retire with my love oh

See all the likkle things you do dey make me no no

This distance is taking a hold on me for sure

Baby come

Ku lo sa

Omo I want make we dey (ku lo sa)

Uh, girl, I wan make you (ku lo sa)

Oh lo lo, I for like make you (ku lo sa)

Oh, no (ku lo sa)

Omo, I want make we dey (ku lo sa)

O lo lo, girl, I want make you (ku lo sa)

Oh, no, no, I for like make you (pull over)

Pull over, omo pull over (ku lo sa)

Shebi na this kind of things wey dey make man see yawa (see yawa)

And me I understand say your Dad no like me rara (me rara)

See me I want make you know say me dey for you guarra' (guarantee oh)

And if na the price be that, I for like to see yawa (see yawa)

I never trade you for nothing

This love make me dey champ I see

Without you I no fit do nothing (without you, without you)

Abeg telling me wetin suppin gaan (suppin gan)

I never trade you for nothing (I never trade you baby)

This love will make me dey stunting (this love will make me dey stunting, no no)

Without you I no fit do nothing (oh no)

Omoge telling me what's suppin gaan

Ku lo sa

Omo, I want make we dey dey (ku lo sa)

Omo, girl I want make you (ku lo sa)

Baby, I for like make you (pull over)

Oh, baby, oh, no, no (ku lo sa)

Omo, I want make we dey (ku lo sa)

Oh, my baby make we dey (ku lo sa)

Bring out your shayo make we play (ku lo sa)

Yeah-yeah yo-yo (ku lo sa)

Oh no

Baby, oh no

You make a young man go loco

You make a younger boy go loco

You make a young boy go loco (ku lo sa)

I never trade you for nothing (ku lo sa)

This love will making me de stunting (ku lo sa)

Without you I no fit do nothing (pull over)

Omoge tell me wetin suppin (ku lo sa)

See I never trade you for nothing (ku lo sa)

This love will making me de stunting (ku lo sa)

Without you I no fit do nothing (ku lo sa)

Omoge tell me wetin suppin (ku lo sa)

- It's already the end -